Playing via Spotify Playing via YouTube
Skip to YouTube video

Loading player…

Scrobble from Spotify?

Connect your Spotify account to your Last.fm account and scrobble everything you listen to, from any Spotify app on any device or platform.

Connect to Spotify

Dismiss

Lyrics

Man ah straight from the jungle
So, man gats steady dey para oh (man gats steady dey para oh)
Smoking like ah fat joint wey dem mole for Shaba oh (wey dem mole for Shaba oh)
And, I no send nobody, I'm from zanga oh (I'm from zanga oh)
Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (come see wahala oh, dem say we dey gaza oh)
Gaza (gaza), we dey gaza oh (gaza)
Gaza (gaza), we go gaza oh (gaza)
Me, I no send nobody, I go gaza oh (gaza)
Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (gaza)

Anybody t'oba beh (gaza), Anobi l'oma beh (gaza)
Eleje ni legend (gaza)
Omo iya mi, sh'oti get? (Gaza)
Bad boy till the end (gaza)
And, we no dey follow trend (gaza)
Gb'omo merin s'ori bed (gaza)
Notorious till my last breath (gaza)

Lyrics continue below...

Don't want to see ads? Upgrade Now

Before the money we stack (gaza)
Dem tell us "make we pack" (gaza)
Now, they all wanna come back
They wanna linkin' park (gaza)
Big propeller (gaza)
Gbe igbo s'enu bi Fela (gaza)
Talo fe to'ku la? (Gaza)
E gbo, talo ko won wa? (Gaza)
Le won

Man ah straight from the jungle
So, man gats steady dey para oh (man gats steady dey para oh)
Smoking like ah fat joint wey dem mole for Shaba oh (wey dem mole for Shaba oh)
And, I no send nobody, I'm from zanga oh (I'm from zanga oh)
Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (come see wahala oh, dem say we dey gaza oh)
Gaza (gaza), we dey gaza oh (gaza)
Gaza (gaza), we go gaza oh (gaza)
Me, I no send nobody, I go gaza oh (gaza)
Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (gaza)

Ara n kan gaza (gaza)
No go dey send me aza (gaza)
Mio n shey Mr. Money (gaza)
Emi ko mo ko Nzaza (gaza)
Oga Embargo (gaza)
Mon kanra bi El Chapo (gaza)
Tinba na'wo, mio n collabo (gaza)
Boya k'olo yawo Lapo (gaza)

On colos (gaza)
And, I got too many models, kala (gaza)
'Cause I got too many foes, Allah (gaza)
I can take away their sorrows, bless their souls
May Allah rest their souls (gaza)
Jah know these niggas hoes
I know original born killers wey be pro
If you mess with bag, then you mess with the bros
Won ma fuck baba e up (baba e up)

Writer(s): Olamide Adedeji

Don't want to see ads? Upgrade Now

API Calls