Playing via Spotify Playing via YouTube
Skip to YouTube video

Loading player…

Scrobble from Spotify?

Connect your Spotify account to your Last.fm account and scrobble everything you listen to, from any Spotify app on any device or platform.

Connect to Spotify

Dismiss

Lyrics

(Fun', Fun', Fun'-)
(Tune in to the king of sounds and blues)

Hmm, man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don't see my vision
Ọmọ ológo, jẹjẹ ní mo ńlọ o
One in a million
Wetin dem talk say I do now?

Lyrics continue below...

Don't want to see ads? Upgrade Now

Yawa dey o, yawa dey o, yawa dey o
Ojojùmọ̀ lọ ń sọrọ mí
Jẹ kọ mà nue-nue, nue, no-no

Yawa dey o, yawa dey o, yawa dey o
Ojojùmọ̀ lọ ń sọrọ mí
Jẹ kọ mà nue-nue, nue

Kíló tún dé? Kíló tún dé?
Kí lé tún fẹ? Kí ní mo ṣé?
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say

Kíló wá dé? Kíló wá dé?
Kí lé tún fẹ? Kí ní mo ṣé?
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say, dem say, yea-yea

Yawa dey o, yawa dey o, yawa dey o
Ojojùmọ̀ lọ ń sọrọ mí (sọrọ mí)
Jẹ kọ mà nue-nue, nue, no-no

Yawa dey o, yawa dey o (yawa dey), yawa dey o
Ojojùmọ̀ lọ ń sọrọ mí
Jẹ kọ mà nue-nue, nue

Jẹ kọ má sọ lọ
I no fit dull, I no kill person oh
Mí o ń ṣ'ọmọ Isọlọ
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy, we dey burn up
I don dey smoke igbo

One bang tún tí roll up
Mó tí jogor, I no see person oh
Don't give a fuck anything you talk
I did more than enough, I've been on the block
I've been giving it all on the dance floor
24-7 'round the clock and I swear to God

(Ouu) àwọn tèmi wọn gbọ mí gan
365 days, we dey burn it up
Life on the road always on the go
We dey go, de rigimarol, ọmọ

Kíló tún dé? Kíló tún dé?
Kí lé tún fẹ? Kí ní mo ṣé?
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say

Kíló wá dé? Kíló wá dé?
Kí lé tún fẹ? Kí ní mo ṣé?
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say, dem say, yea-yea

Yawa dey o, yawa dey o, yawa dey o
Ojojùmọ̀ lọ ń sọrọ mí (sọrọ mí)
Ṣé bà wọn na nue-nue, nue (nue-nue, nue)

Yawa dey o, yawa dey o (yawa dey), yawa dey o
Ojojùmọ̀ lọ ń sọrọ mí
Jẹ kọ mà nue-nue, nue

Yawa dey o, yawa dey o, yawa dey o

Yawa dey o, yawa dey o, yawa dey o
Ojojùmọ̀ lọ ń sọrọ mí
Ṣé bà wọn na nue-nue, nue

Writer(s): Stephen Alli Odunayo, Adedamola Oyinlola Adefolahan, Temitayo Olasunkanmi Kareem

Don't want to see ads? Upgrade Now

Similar Tracks

API Calls